Sep 12, 2012

FUN+ PICK YOUR ANIMAL, ADD LIKELY STATUS

IF ANIMALS HAD FACEBOOK, THESE ARE MOST LIKELY TO BE THEIR STATUS UPDATES

COCKROACH: "My friends please help me thank God o! Just found
out Mortein na body spray... e no kil me o!.. Just made me smell good!"

CHICKEN: "If tomorrow I'm not updating ma status, it means I'm being served @ 'MR BIGGS'... Luv U all!"

PIG: "Ooh gosh!... Dem dey throw gossip say I dey spread flu...
What da f**k?"

DOG: "I hate Calabar people"

RAT: "The owner of the house just bought a cat, we dey pack comot from here tomorrow"

GOAT: "Friends... Thank God 4 me o! A car almost hit me now... chai! I would have died like a fowl...

FOWL's comment on GOAT'S status: "I thank God for you o!... Don't mind those yeye humans... That's how dem dey drive like goats...

Keep the fun rolling...

1 comment: