Oct 14, 2012

CBJ FACE(s) OF THE WEEK: TRIBUTE TO ALUU 4 (Tekena Elkanah, Ugonna Ubuzor, Chiadike Biringa and Llyod Michael)



Dem be guys wey get future.

Dem be guys wey get goals.

Dem sef get ambitions and dreams for this life.

Suddenly, the future come dim, the goals vanish, dem no fit come realize the dreams, all because say people like dem wey God create come turn demselves to gods, come take wetin dem no fit create (LIFE).

Person wey talk say "Cemetery na d wealthiest place for this life" no dey lie. These guys don carry future ideas, dreams unfulfilled, unrealized goals and ambitions go six feet under the ground.

May their souls REST IN PEACE!

Tekena, Ugonna, Chiadika and Llyod..... RESPECT!!!

Whatever you did, was not enough for a man/men born of a woman to take your lives.

The world will watch, wait and fight for JUSTICE!

ADIEU!!

No comments:

Post a Comment